We got a gem from Barcelona
I swear
Jam key?
He choke o
Lamb
Madueke is a fish
Which type
I hear say he has turned fighting to take PK into his hobby
Jelly fish ðŸ?
Yeah �
He can't be as useful as that na
Nawao
This Benin boy wey de Manchester city
Edo boy
Justin
Bieber?
Na him way.
No.. Justina
U be fuuuuuulllll
U sef na only El classico u dey watch na
But u better pass Austino sha learnt from you na Fulish master Which match?
Na lie
I no fit reach that kind lifestyle
I don't remember Messi playing tonight
Haa
Go and sleep
I dey watch most laliga games, as long as I'm chanced.
Na.. Na him be say you worse
Na so
Oh
Na true
I don forget say na u dey take cases of those criminals wey dem suppose don hang but u dey win for them
Can't wait for Barca to humble those Galactico squad in Madrid.
No be today Sha
Abeg where can I stream Barca Madrid match
Lmao
Be like this Messi fan wan finally begin support Barca I go join you to once I see seriousness nhqoj Fuck Nawao
Fuck again
When them wan restart this match
Sleep don come
Lol
You're not serious. Make season start.
Mumu
Goooaaaalllllll
Chelsea wins
Season wey you go finish trophyless again, If you saw what my boys did for Spain in the Euros and what they are currently doing in the Olympics, you should be afraid. Guadiola go teach people work, stil de cause is apprentice pains anywhere them go
Lmao