Washed Torres, finished Etoo and mid Demba BaWhen they were playing against Canada and PanamaIf we post pictures of their legend slipping nau, dem go dey cry.
That one trophy Wey you kolet from my hand, you don use am give me 4 trophiesYou no ask me if i don chop
Na if i don pupu you askIndomie super pack with 3 eggsNa 2 eggs
You dey count that yoke as 3rd one?Who many strikers get non penalty goal pass Jackson fr epl last season?I miss jackson鈥檚 turns and dribbling
Not his finishingOmo I no fit wait sha be like maresca na the coach wey we dy findTuchel don teach me say as a selsi fan
No dey too attached to one managerMaresca out no fit hard Chelsea fansAgainst city
Him too fit put chilwell for LW.
And na board Dem go drag馃槀馃槀馃槀Two of them wan possessTrue if he win that match epl no go hear word shaCaicedo interview kan cast pochAt least hin ball against city dey sweet.
Which kind devilish combo be thisCasemiro kante fabinhoB2b heartbreak no go make you craze?I thought that was for Zirkzee's father