Na u them go fuck no worry They won't Fuck E nova reach like this na Na them Chelsea fans fit answer oooo Wea Ile aiye Ile asan dey sef Just de careful Balde is back! I don face my club already
I don mind my business To prepare to go back will not watch this match.
Tomorrow, he will gather stats from Livescore and be making noise. Good good Lmao Thank God u face ur club Person wey don sleep Back to back As usual Damn don pursue me face me club All these city kids none of them strong Make your rich club bring m.
To buy Barcelona? 馃ぃ Which player name be that? Una sha dey find who una wan reap Chelsea LALIGA Which kind abnormal might be this Them go owe all those players no worry People wey be say we dey plan how we go take sign them
I mean the entire club This Endrick suppose dey prepare for Jamb next year. For Tiri kay? He will fail.
We are not sting Seven Kay? Too much Compensation money go dey inside and commission for omo onile (land boys) Imagine if this new Chelsea coach is actually confused 馃樄馃樄馃樄 I no need imagine am Against Wrexham, he showed a glimpse of it