If this shit no cook.
Any dog 馃悤 wea I see in the next 7 days after listing must die
馃槑馃槑owners of the dogs go arresst you 馃ぃ馃ぃ馃ぃNa person quantity go determine shaU don't expect someone with 5k points to expect something reasonable 馃榾I Sabi people with 5k 10k point expecting Lambo .
OyoAbeg we're not whining
You're our last hope abegNa one account I use run amNo wahala...as I don cast myself already naEyin people yi eberu olorun 馃槀馃挃U wey go get atleast 300k pointIf them give me 10$ I go collect with gratitude 馃槀U suppose see pass 10$ jareSame way we no put mind for notcoin abiLike expectations broU dey see ur sweet sweet talk for that side I just dey laugh 馃槀馃槀馃槀馃槀馃槀Make this man Sha calm down 馃槀馃槀馃槀Well tin 20th sha
Even if na 100$ I go manage am馃榾you call $100 manage for this Tinubu season 馃槶 be grateful if u see $10馃Na me understand wetin I dey talk oo馃榾Normal but at the same time no be small moneyNot for us with 40k points abioya come dash me 5k like this if e easy馃槖U wey get 6 accountsLet's talk for dm abegAbeg o...na something we wan discussNa that man teach me lowkey doings oooU started farming today?Last to sell nah im go become mumu..
If u like dont have the necessary gas fee neededThe new one
They just announced it around 1pm today
We have two now