Back Loan : A Freewrite

Words
122
Reading
1 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri-1.webp


So Chelsea go still use Jackson next seasonUr club still dey play to use saka die baWhen better clubs dey buy better strikersEven me wey no like book read E dey go back loan

Na G.jesus He wan use for there

Baba no get single plans for wingerAnd ordinary permutation you no fit alabi to am

ShiorOmoh.. we dun even forget that guy ooIf nkechi move, then he go buy strikerGetat..... U wey na pass question u dey study. Shey make I go read wetin them no tell us to read? Wait oo

They wan bring in that nnewi boy join first teamI dey tell you

Make them buy striker, u go see G.jesus for saka wing

Them go dey share am.