Sorry I don high, na that Salah position I dey talk off..right winger...we don use Salah finish, we need is replacement asapThat plc better srf...na war zone they suppose goIf u get agent for Gaza,link us up abeg.
Matip is old and injury prone, quansah is an academy boy that might b loan out, at present we have just konaate and an aged van dijk..so definitely we need CBWe need like 2 sef...no forget say one club for Manchester get, stones, guardiol, Diaz, ake, akanji..five able CB and we get just one young CB WITH 33 AND 34 YEARS OLD Men.