Another Tinubu supporter
You can only tag them via their numbers
He's creative too
Klopp spoilt him in a way
Szoboszlai is creative sha.
Shey e don leave..let's see how he fares 馃樄
Make una no rewrite history abeg.
Person go think say sly don win argument
Szobo wey no reach Gallagher
Because e don bring violence enter
Until he give Palmer name
Me sef no know
E don give palmer name nah
Wella
But it has to do with his teeth
Gbayol go cry
He stole the name
Paid m for a model when Onlyfans is free
Manyoo Boys don go their group to organize rebuttal
Make Gallagher try reach this stats first
How many for Liverpool?
Them dey blame Klopp you dey happy
He thinks leipzig counts
Gallagher dey hustle loan for palace when szobo dey do doings
Speaking of Gallagher
Who is buying?
how many for Liverpool? Shalaye no necessary
Gallagher at Palace still outperformed Szobo at Liverpool 馃樄馃樄馃樄
I no just get strength to Dey bant pendu and in fans again Aswr
Make Argentine just win copa
Make my preeq stand
Since Ronaldo left Man United to Saudi Arabia, he鈥檚 won trophies.