Two Different Case : A Freewrite

Words
236
Reading
2 min
Listen
Play
2y

Even if I like talk about them, why I go dey find solace in them dey use "we" 馃ぃ馃ぃMind u na two different caseNa before I start dey see breast I don dey support MadridWhich one be "we" for another man clubGood

That means u no be Man U fan be thatU dey famz Dem normal but why the "we"

Who be the "we"Real Madrid na my second clubI no fit ever commot for man unitedU wan force am to call u his fellow fan

Oya pay himNa one of the issue be this

He doesn't recognize u as a Madrid fan 馃槀If e see this one self e go famzWell records come crashing down at times sha. He tryAmen o

We no need to go Palace before God make us kings tooHmmn so the Italian legend really do e thing?

That's the might of the lily-whites. 馃憦馃憦Big evidence that u no watch the ball 馃槀馃槀

I no need follow u do long story sha

Enjoy ur epistleI don dey support Madrid now some of una never dey support Chelsea....... Not u ooo but some of unaKikiki I caught you there, did that intentionally and u fell for it.
"Slow to speak" is golden sir..

Wenger taught me patienceHehe when I dey put the question mark I smile inside belle, bcos I know the impression it can give.

They set trap u just fall yakata enter

Two Different Case : A Freewrite | Ecency