Supporting Striker : A Freewrite

Words
279
Reading
2 min
Listen
Play
2y

image.png
Young and full of sauce.
Kompany you're in good company jare. 馃檪Or DSS

Defending supporting striker 馃槀That thing Kompany dey do for Burnley, if he try am for Bayern, him eyes go see shege pass the one Ancelotti seeDon't worry he will be in good companyNa small remain pochetino almost steal am yesterday, na God save usThe only thing wey save us be say na Jackson lead the robbery and he MISS the house address 馃榾馃榾I'm pushing 70 trophies Chelsea is still pushing 35 trophiesAre you sure you are ready for this?.

We will overtake Liverpool very soon..If to say Liv no win calabar we for dey topWe need win two or three in a seasonE said 70 馃槀馃槀馃槀How many trophies do you think man U has?You guys should keep Erik o 馃ぃ 馃ぃ 馃ぃ Bald men don finish o 馃ぃWe need two or one more better we tally 70Don't worry 馃槀.. It doesn't matter.. Chelsea is like a 2 year old kid where 98 years old Manchester united is.

Don't worry about us okayWhy u dey disgrace urself naU get phone now.. browse m sirHow many trophies Una get? No be one you use pass us?Man U don dey 68 trophies, Liverpool dey 69 chaiUna no de even reason what if Manchester actually sacks ERIK and bring in SOUTHGATE OR FRANK?If u no get bald head coach u no fit win league for EnglandEven if Erik got sacked we go still triumphWe are adding more trophies next season, man UTD go chase us tireWe go win something alsoThis is Manchester United! Bring anybody on!Bfr Erik una spend 7 years in the wilderness oNobody de doubt that na 馃槀

Supporting Striker : A Freewrite | Ecency