Just to be happy
You dull pass Dolamu and even Dolapo day fear your dullness.
That thing na news? Watin e dey post rubbish
Ahhh Adeyemi na werey
Na why Germany no call am be this
Araujo no be werey?
Araujo na the worse werey allow it
We for see El clasico final
You don call all the werey wey day your team finish first?
This Onirunobo don drink 😹
You wan collect again. I bang you times this season. Na until cum fill your belle?
Another key goalkeeping performance in a final
If na Lunin Dortmund for get goal today
Still the best coach in the world
According to your agenda Zidane has , he be best coach naw
You Dey mind him in a row oh
Your brain wan blow and you never blow
Wetin be Gbajude?
You no even wan improve?
You use two minutes type this thing
Naso he Dey call am since allow am
Make that foolish frog face day listen
If him no want that , make him leave am nah
E no mean say make them still no warn am
Hah Mbapps foolish?
Courtois did ACLs in a single season and still played the final