Scattering Things : A Freewrite

Words
267
Reading
2 min
Listen
Play
2y

image.png

Bro it can鈥檛 be man utd or blues or arsenal
Or Liverpool

Everywhere go scatterThey should say what? 馃樄 Make them dey cry like man u?Make 3pm do make them boil una papa nothing elseMake today finish make heteaheysh Dey go tomorrowWhy all these kind questions God

Ogun kill English media niBruno isn't playing Right wing mctominay is playing false.

If only this mctominay offers defensive contributions if only
But no na statue e just dey front cause of goalsOmo e dey pain me mctominay use to be a player that gives defensive cover.

All of sudden we no wan use mcfred na there e startE just turn stupid player all of a suddenBruh make we rest, you don talk about this game pass utd fans sefPep don carry foden go left wing again kaiThanks God he identified Foden

Now i can assume he have plan for himUnited fans suppose win fans of the yearUnited fans don star messages tire today 馃槀馃槶Nobody send rubbish reach you for this groupYou go Dey get mumu agenda on everything.

Anything to make una happy before the gameU dey indirectly say Tobi dey ride Dakid dick ?And Dakid dey hold Tobi ballsNa wetin hin fit send, so he needs to defend his brotherTobi just come out from nowhere rush defend Dakid.

Brothers in loveMumu when last I post such a thing here?Anything to make you stay relevant hereThis Man U lineup.

Abeg why no Amad. He is their most dangerous player upfrontUnderstand why Holjund no start.

E dey quick tire against possession based teamsThem go too use pass turn him eye.

Scattering Things : A Freewrite | Ecency