But he's a beast in number for Hungary
Wetin them wan talk? 馃樄 His best season in football na wetin? 馃樄
Why can't I tag Donatus?
Same reason you can't tag sly
Come ball for Selsi with Mudryk and Noni na
Man United have won .
Inter Miami lose that day this gym guy cook like say tomorrow no Dey
He has been waiting for that day so long
Person wey use Louis head play
Wey dt wan craze
E remain make e wear clown wig
Daniel na nightmare oo
Ahhh dey no gbadun am
Wetin be dt woman wey nearly finish all of them life for season finale
Wey Dey chop Litt eye day in day out
Louis collect abeg
Louis smart but he's always craving for Spectre's validation
He is smart now
But that one no send him papa