UNIWAR

jess2cute(45)
Published in
#joke
Words
81
Reading
1 min
Listen
Play
9y

graduation-309661_960_720.png
Why Warri does not have a University!!!!

As Warri big reach, dem no get federal university.

No be say Waffi people no want am, but the matter na the kain name wey dem go gi'am.

Imagine:

Lagos get UNILAG

Benin grab UNIBEN

Calabar arrange UNICAL

PH carry UNIPORT

Ilorin hold UNILORIN

Warri own for be UNIWAR.

curses go dey like:

Pipeline Vandalization Technology.

Militancy Engineering,

Kidnapping Studies

Bunkering and Creek Navigation...

slangs speeking

Abeg who wan go?
馃弮馃従馃弮馃従馃弮馃従馃弮馃従馃弮馃従馃弮馃従
馃榿馃榿馃榿馃榿馃榿馃榿
image source

UNIWAR | Ecency