AFRICAN RANDOM STUPID QUESTIONS

Words
356
Reading
2 min
Listen
Play
9y
  1. I travel for over six days….as I just
    enta town….see wetin one boy ask
    me ‘””are u back”””‘ I was like ””no,
    I’m front”
  2. My guy see twins come dey ask
    me; o boy na twins be this? Ans: no
    na picmix.
  3. I was watching football nd a friend
    came and said ‘guy u dey watch ball’
    well i tell am say i won pay their
    salary.
  4. This one na question wey ppl dey
    ask me every morning::: Am like-
    good morning maam ! She’s like
    morning, you don wake? Am like -no
    , I still dey sleep
  5. I called my ex….nd she said did u
    jus call my phone? I was like no o I
    call ur battery.
  6. My guy ask me were I was and I
    told him am in bank, he said Wat is
    happening there? I go uproot
    cassava
  7. Opening the gates to drive out and
    my neighbour asks me. U dey
    comot? No, na me be the new
    gateman.
  8. I dey watch film… my guy enta
    come ask me na film u dey watch???
    noo I dey worship TV.
  9. Seeing me eating indomie com
    ask na Wetin u dey chop? na gen
    rope 2geda wit charger wire. Chai!
  10. One aboki been ask me say Na
    who Host brazil 2014?? I tell am say
    na Lokoja. Him com agree. Hehehe.
  11. U see gen dey on still dey ask
    una on gen? Nooo, na gen on us,
    com plug ur charger For my nose.
  12. My guy saw me, and he foolishly
    ask me guy na you be that??. I was
    like no o na my Grand father wey he
    young
  13. A game freak was passionately
    tapping his PSP n his galfrnd said. U
    dey play game? Him reply wit anger...
    I dey practice hw 2 change station.
  14. I mistakenly cut my thumb wit
    razor n my frnd asks... Y u come cut
    ursef na? I say my blood too mch I
    wan reduce am YEYE.
  15. Me n my frnd dey argue him com
    say u dey talk 2 me, I say nooo, I dey
    talk to the spirit of our great grand
    parents