Been Awhile : A Freewrite

Words
229
Reading
2 min
Listen
Play
2y

No throw sarcasm

u no tell me say una open construction site two seasons ago

Una rebuild times as na coaches una use two season ago 馃槀
I don hear new one today o 馃槀
u no get reply to wetin ur mentor talk?

Walai Sabi ball like mad for where dey 馃槀
In a football world where coaches can be sacked for a lot of reasons, person say na rebuilding.

I just see one of the major reason why he doesn't join VC sometimes 馃ぃ

Baba no wan fuck himself up 馃槀

So Barca don rebuild taya.

When we got Xavi and he started showing workings, I thought we鈥檝e been building. As we got Flick now, we don scatter the building con start another rebuild.
I for don apply for the toke of construction manager na

rebuild in the season

Una don break record 馃槀
If Thunder no strike you Austin, na heavy rain.
I go with rain

Rain need to beat blue black today
I need to wear my hat of she to honor Austino

I ashed on his behalf
Awon Julius Beager
Abi na Berger

Abeg I don tire 馃槀馃槀馃槀馃槀
Na me cause all these wahala 馃槀馃槀馃槀

Why me self go use the word "rebuild"
Na the narration for me

The exple chock 馃槀
Ur question just expose wetin we don dey bury all these while

Been Awhile : A Freewrite | Ecency