thankz God

Words
173
Reading
1 min
9y
Listen to this post
~1 min

I hear say u dey Vex , you dey complain and you dey grumble say you neva hammer, u no thank God ehn! U think say to see d middle of 2017 na moimoi? Boko Haram reach ur side? Abi U dey 4 Dana Crash? Aluu community pple catch u? U no hw many way die for 2017 and even Jan till nw? Ansa me naaa ​...​ God give u good health. Naija no good, Naija no good buh u dey use bb, tecno, nokia200, c3, n70,nokia3310, infinix hot abi na note, ipad and laptop, If at all u neva get money buy car. Abi u don see where person wey dey coma for sick bed dey 2go or whatsapp? Abi na blind man wan change DP? or comment for facebook, u still dey complain there? abi u don see where dead body dey do facebook and whatsapp 4 coffin? You better Start thanking God now... if u read this message & U no share am it means you no dey appreciate God.. image

thankz God | Ecency