Oga! This one wey you dey do voice cover these days, I hope say all is well๐๐๐
Sha me I like your guitar play pass. Your expertise on that instrument is just something else. No wonder @hopestylist dey fall for you ๐
Nice work bro. Your voice sweet o. I ove how you took it so calmly. You too much
RE: AFRITUNES WEEK 59 | Capable God by Judikay (Voice + Guitar Cover)