Still Getting It : A Freewrite

Words
146
Reading
1 min
Listen
Play
2y

If una owner like make he be Elon musk, he get limit to wetin he fit spend.
U are still not getting it

It isn't about winning it or not, na about the benefits that comes with it

Make una dey use head talk.
Shey next season go soon come, we go dey alive to witness am

Una go understand better then.
What are u feeling

Talk am

Wetin u dey feel wey other United fans no dey feel?
Tell me aside wetin I talk for up, wetin be una excuse for that statement again?
How I which he knows why we said we don't even want am again.
Abi una wan talk about una coach say if una qualify he will be retained? 馃槀馃槀

U can't say this cos I don't expect u to say this.
I am so so anxious to hear that excuse

Still Getting It : A Freewrite | Ecency