RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"
Me I want to know why dad wanted you to become a lawyer? Na wetin nor concern me I wan dey know now.
Making money is the new found dream... We dey together π©π€
RE: Hive-Naija Weekend Engagement #46 - "My Dream Job"