Make I kee myself because I wan remain main man ni
Me wey go don enter Night bus 馃槀馃槀馃槀
The environment cun dey friendly again not hostile
Exactly
If e like, make e dey hostile, I will go
Let's use Borno state for instance, cos of Boko people, a lot of people run comot there at first, some returned there to take advantage and new people also went there to make good living
Good living in what sense?
Opportunities open plenty with good money from the opportunities.
People wey dey go Saudi know their strict law there especially when it comes to socialization but them still go 馃槀
Big record departures:
馃馃馃
a small club is a small club sha
Meaning West H is bigger than Chelsea?
Let me go continue touching grass
yes, next!
use mouth touch grass
For why na
Cool
for putting your mouth in matter wey no concern you 馃槀
U dey crase 馃槀
Oya, I dey go face my club
馃槀馃槀馃槀
Yes na
club of gble addict.. make tonali sha drop sure ge for boys 馃槀
U dey crase again
you dey quick vex oo.. are you an anger addict?馃槀
I dey smoke Igbo wella
sha no near the synthetic strain 馃槀 cos you go think say everybody don mad and nah only you dey normal
No worry, I don't smoke anymore
you for no stop sha.. weed good for your health 馃槀馃槀 you no go ever fall sick 馃槀