Broja, Lukaku, Chilwell, Chalobah, Casadei, Fofana, Kepa, Petrovic and others will raise it to well over 拢m.
Chelsea na oil well no worries
Do you know we bought a player last night?
we dey use jazz sell players
Manchester united been wan go drag na so Todd Boehly make transfer ASAP 馃槀馃槀
mec? baier?
Mec
And Dortmund
Chelsea don mad aswear 馃槀馃槀馃槀
rivals go come dey jealous
the kind empire wey Chelsea dey build ehn
Na so Todd tf m asap
After offering m 馃槀
馃槀馃槀馃槀馃槀 omo
That man na tif 馃槀
shey we never send that m wey dem highlight for talents finish
cos, where all these money dey come from
Erik ten Hag is considering using Jadon Sancho and Bruno Fernandes as STRIKERS to help solve Manchester United鈥檚 attacking issues.#MUFC[TheAthleticFC]
馃ぃ Them even get to sell?
Except na Eddie Howe 馃槀
Face your club 馃槀
We no get refugee to sell na