Ahhh modare
Ten Haag dey go abeg
Oloribuku nih man yii
Blind yoghurt
Watin Barca dey do there
We no fit sell Antony now sef
Na him and olise go dey there
Sancho and greenwood
Would likely be loan with obligation to buy transfers
Lindelof
Mctominay
Eriksen
Awb and probably casemiro
Na them we dey sell
We no fit sell greenwood again if we no sell am now
Cos after this season he has one year left
Hannibal and co those loan agents m each
Make them just dey go
Yeah which is why he can only go for loan with obligation to buy the buying must sure
Varane
Martial
Free
Make Casemiro Dey go too
Yeah we go sell
I don’t think anyone will accept the obligation to buy tho
Eriksen too
They would if not make them pass
I’m not sure dem go sell Case sha
Then we will eventually lose him
It's either m or loan with obligation
But I pray dem do
For free We won't seh
m flopped after one season
You’re damn right