Tom Tom money oo...which phone number 🤣🤣🤣🏃🏽🏃🏽🏃🏽Make we share the kobo first....atleast 10 kobo go reach you🤣🤗Spent $100 on presale and I'm seeing $25 for presale plus airdrop😭😭😭DOP equal to premium tears 😭🤣They for at least list for 0.5, hope for dey. Their team bad shaHamster Kombat will wipe this tears awaymake hamster give us better $$free money is not easy to make anymore frNot hoping on any project again, whatever the outcome, we move 🚶♀️🚶♀️They go say instead they will called scam e better make them do una at all at all.As if den force them to do itI think this was it . Coz they posted listing date immediately they were called outNa they money they used for liquidity fit be the one dem don chop remain abi don share remain.Is dope listed aby my eye dey pain me😨I'm selling eye drop, how many u want 🤣This is supported by ton mobile chaiCome n open branch for ilorin.....make I be your manager 🙃I don't know where to find code oSend flight ticket moneyI run a courier service for free delivery to their doorstepManager fit u well, make deposit first