How many of the big money moves una don loan?
If no be say ur head de pepper u, shey for the discussion, I mention all those players una buy kay?
Na se thing with Europa oo
You de look at Chelsea from football angle while l de tell you the business angle.
Chpions league and Europa League go long this season
emi everybody a fe bo
U dey very funny
Even a dumb person knows that players bought with k are loan bound
U don't have a point at all
The point from the beginning has always being the big money moves
And I even gave two thinkable reasons for the excess heavy spendings, not the k players
Wtf 馃ぃ
Shey u dey read to just talk or see the actual thing?
U dey shout business as if other tes no dey do lo business
Nawao
I doubt.. That old one is golden
How Forest take do thy thing sef 馃槀
That last one na FIRST COME FIRST SERVE?
Face ur club
Be like say na back to back them collect that year self
Football is crazy