Talking Ahead : A Freewrite

Words
164
Reading
1 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Na wetin me talk be that when I calculated what I have....Omoooo!!!
Huge or la gba
Till then sha...I no gv myself unnecessary headaches
No reason....

Let's reduce our expectations abeg
This life no balance atall
As I dey like this, any Telegram link has been suspended till th. Make village people no block my Telegram But people wey get millions of dogs dey ooo God how did they accumulate it The listing price go come low Oya reason am with ur calculation And we wey get below half a million dry hope for $ Well God fit do am sha I no even have up to k Last to sell nah im go becomemumu..

If u like dont have the necessary gas fee needed U don see wetin I dey talk Somebody lambo playing around, dem don spoil market for this one I wan go baff...

Still sell sweet ton at Doggy rate . Come lets deal today so u can smile tomorrow.

Talking Ahead : A Freewrite | Ecency