We fit sell coaching staff sef
Inaccurate Timekeepers ๐
๐๐๐ nah Chelsea be their wahala ๐๐
No wahala
months from now na when them tag u we fit de see u online
Wth my full chest
That one sure na..no b sell na sack then continue paying them salary till season end
lol.. I hope you don't disappear when Liverpool starts struggling too sha. cos they will. I'm % sure ๐
Funny how if them start they talk una matter he go turn na Chelsea b there wahala..u emotional dieeee
I'm not u
emi, emotional? ๐๐๐
don't worry, you will get to know me well as the season progresses ๐
you are more you than me, and you will run away when the going gets tough ๐
Story for the gods..if them de talk of another club e de sweet una, but when them start una club own una go begin cry
If the going like make e tough, if I catch una for any finals, my children fit stil dril una as usual
we go bands for bands. you go low, we go lower.. don't play ๐
sure, as regular customers wey we be