This content got low rating by people.

Nearing Post : A Freewrite

Words
167
Reading
1 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Abi una no play today
Lol.. I did 馃挴.. You probably weren't online
That's not the point and I sure u understand what I said Mr reporter
Check chat
Ogbeni no be se energy
We sabi una type
Face ur club 馃槀馃槀馃槀馃槀
Oh.. Lol.. U de Measure energy lmao 馃槀
I drop sticker o 馃ぃ only sticker
That's the problem
U de call energy 馃槀馃槀
U never see anything 馃槀馃槀馃槀馃槀
Na all aspects we go touch this season seh 馃槀馃槀馃槀
Lol
Onana just like person wey wan die 馃槀馃挃
lol.. make I explain.. to put a cross in the six yard box, where it's the goalkeeper command area and with your weaker foot. that's what makes it crazy 馃槀
That reply just dey make me dey laugh 馃槀馃槀馃槀
for Onana near post
omo
Lol
Only after una score

Weytin do after match end
Lol
U see the problem.. U are not just active. Only to come talk lmao 馃槀 馃槀
U even understand weytin u talk so

Nearing Post : A Freewrite | Ecency