Achieving Things: A Freewrite

Words
298
Reading
2 min
Listen
Play
2y

FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

Cuz nothing good Ina(ass na) wan talk wey we go hear
Atleast e de for recognized trophies..no be that trophy wey boko Haram de use for carnival make u wan parade
No be you shame Carabao?
Where men sidon for table de discuss children suppose no near there
Una balls nova big enough
High tension discussion
Chelsea dey hold on to something which is champions league and Arsenal self get wetin we dey hold on too ( Gold premier league and unbeaten records)
I resemble arsenal fan ?
Who tell you say Chelsea no get Unbeaten record?
Oya put any colour of ur champions league for table
Show me sir .. entire season oo
Bring facts and figures Sir... Bring it now
games Home unbeaten
Arsenal run am?
Lowest goals conceded in a season goals
Arsenal run am?

Na here we won enter now
Dey bring records na
Na u go find trouble oooo
Arsenal get treble ?
Arsenal don ever win champions league
Una dey do say the Gold epl trophy pass all other thropy
Arsenal don ever win Europa league
Arsenal don ever win conference
Arsenal don ever win league titles
Dem dey like start wetin dey no fit finish
Apart from the unbeaten make una drop another thing.
And that unbeaten na only league self because them flog them like werey for European competition that year.
Oga we no call you for the matter o... Na me and Chelsea dey talk
But but but na we train fabregas, Henry, nasri, viera, Clichy even sagna 馃ゲ馃ゲ馃ゲ馃ゲ
Wetin dey achieve from Arsenal?
He pain am 馃挃馃挃馃挃馃挃馃挃馃挃
We train them for others to take them achieve 馃ス馃ス馃ゲ
Chelsea even won the league conceding only goals oh
Van persie said he left to achieve what he dreamt of 馃挃馃挃馃挃

Achieving Things: A Freewrite | Ecency