Words
67
Reading
1 min
Listen
Play
3y
Why you sef de follow mock me? Na si una de do for here?
I for help you fetch the water o but as e be say you de taunt me, ko le work😂
E sweet me say you enjoy this post. Na the aim be that. At least the community give us freedom to express ourselves the way wey only pidgin fit. E too go well😀
RE: ALL ABOUT MY FIRST LOVE - STORYTIME!!