Words
67
Reading
1 min
Listen
Play
1y
You self abi? Yen Yen Yen, with that Una frontend wey go dey pain person for eye.
Peakd all the way. Ecency bawo. If I wan mention person na, he go dey make person do mistake, but Peakd before you write am finish sef, the name don come up.
You self see yourself now, you no even tag @abdul-qudus well. See wetin Ecency dey make you do.
RE: Hive-Naija Weekend Engagement #68 - “FAVORITE FRONTEND”