Oga na oga; goat na goat

Words
71
Reading
1 min
Listen
Play
8y

images(2).jpeg
No matter how goat wan small reach, the brake way dey him leg na 100%. Left, right, center, the brakes dem sharp!

My bloodas and sistos, make una nor try follow goat do running competition o, if not your area people go follow pursue you. Dem go think say you dwun dey get brain 'staffilocucos' .

Ask boda Ramoni, my own persin, the guy dey pant like horse .... since!

Oga na oga; goat na goat | Ecency