Grammartos: sharp guy

Words
27
Reading
1 min
Listen
Play
8y

My ear dwun blind this morning . I nor fit laugh alone. Abeg wetin oyinbo dey call the male sexual organ? My guy say na peninsula
images(7).jpeg

Grammartos: sharp guy | Ecency