So Dem nova ever play football b?
U don watch any of them bfr? Abi u wan use YouTube judge them.
He sure me say we never watch any of this guys play up to ten matches each
So u watch the YouTube videos and u still de say Dem no a play
Wait to u watch them play for there new clubs..YouTube don make us hype many frauds bfr..even Maguire get best for YouTube
Maguire no be good player ?
Bfr coming to united, he was a decent player. His first season at united nkor
Last season e no change game also
Inter Miami honored Leo Messi for winning the Copa América and becoming the footballer with the most titles ever. trophies So I should limit my assessment to just one season inside like seasons
Torh no need to talk more again na since e flopped
How u go call over goals and over assist flop despite going for nation cup..define flop
If them dey sell Salah naira for market presently man u no fit but am
Arsenal have not signed this guy, the deal might still collapse or another club can hijack it.
U wan buy person wey turn ur club to inter house sport?
No suffer ur sef explain ooo...
What's all these comparison when dem never kick one ball for their new club
Na u wan make me questions ur football understanding of flop
Bfr u go, just no say Salah never flop since Liverpool sign am..oya go sleep
Same question I still de ask
Shey arsenal don but that other guy self
No be to show who sabi play pass
Well them go champions league
As e dey now na only me never enter this Ronaldo Vs Messi debate. years from now I fit give unbiased opinion to my grandkids football I enjoyed
With this u don enter u no just know
Uno need enter, for u to get the thought u are in already. In ur mind u know where u stand