Issoryt unu Chelsites pls relax, Chelsea will be great again in ... years time. Late goal, mins extra time incoming. As we no play am na in pain me. This kind prediction no dey show steady. Na me fuckup sef. I been wan risk k for the odd, but fear hold my balls. The last time I see am na world cup, the guy predict France to win England and morocco to beat Portugal ... I play am naira. As Kane miss penalty I happy die.
Otilor, make I go sleep. No b predictions be this things na juju, one even predict France to play yesterday, same person draw HT DRAW, STILL PLAY FULL TIME DRAW. No be juju. No dey do like this na. Osenyin self go tell u say oju orun dudu. See u I be ibile boy ooo. Na just prediction. Juju keh lol. U wan predict full time score with juju. Oseyin go talk sharperly. It's not possible. U think say na Arsenal u de refer to abi. Unbelievable. Those that wanted him to cash out, how market? How market. Lol. I quoted you because you don't like cashing out. People were saying that they would have cashed out k. Green. E no cut again ni? Green 馃挌馃崗馃挌馃崗. Lol. People ehn. Better go sleep. Fear my return 馃ゲ. U wan use juju abi. Abeg no tag me if u don return oooo. Because na so so dust correct score go dey show up after this massive one now.
We go soon remove u from this group, update of hours ago, u de post am Kate. I dey motivate you ne. Tomoro now d guy go drop game, everybody go run play am and he go cut. U wey know. Uno how many people see this one but doubt m... We go doubt m if person post m since morning. That's where my naira test run comes in. And e go comot better bar o. Yes na. E fit reach k sef.