Normal thing na
Four final Lost straight To one te in a row no b beans na
sure nah.. nobody dey follow you fight that one nah
No wahala oga elite
Make the season do start sef..we don tire
Alright Historian
Yes oo oga limelight
oga old taker 馃槀
Troll went wrong..I don Cary trophies pass u in the last years ELITE MAN
And na ur head I win almost all
Historian always living up to reputation
I forget to tell u something self..some of the players wey win last season own de write jb this year 馃榿馃榿
be like you get time this morning.. wait make I chop fess, I dey come
Never run ooo..in the next min I no go get chance again till o'clock o