Oh
The werey been no open and I forget to recheck
I go run am later
I go add am to my list of farmland
Who dey watch match
Go watch ICC men's cricket... channel . You go calm down
Now you dey ask which channel
How are you Finidi!?
Na the important ones dey dey show for main station
Of the jungle?
Of super eagles
Thank God say na you use vn talk am
When a coach says he doesn't believe in formations, this is what you see
this guy fit no last December
I give them market days to arrest that fraud of a coach
I can't even recognize my country anymore 😒
If at @~Elia.. Oge.. come post nonsense about finishdi for here na me go swear for am
World cup in the mud again what a country
We go soon go extinction for world cup
NFF of friends and family practicalizing Nigerian way of doing things
No be you be NFF Janitor
Make una leave finidi o
Na the Spanish way
Fuck u and Spaniard way
Them suppose arrest everybody wey dey NFF
Their corruption done dey evident
Me abi Wamuonso
NFF listened to the masses like Wamuonso na
How dah fuck you go loose to the Beninoise, wey majority of their players na Fishermen
Even their @ pensioner team go win Benin Republique
I swear... Coach by ajala ajalankoko
We are not moving forward
Reflections of bad governance