Face your own cality 馃馃徔
Cality go befall man utd
No Dey wish my institution bad
Fooldo
He get injury those ges na why
He Dey always limp
Suicide bomber馃樄 killed him and killed yourself
Thank God say you see caf best before all this
Lmaooooo...them know wetin them dey do for Twitter
Se as fabrizio doing now
I remember - fab was my favorite journalist
I will be back from work and first thing I鈥檒l check is fab page
But now.. lmao!
Is there any journalist better than him?
Or more reliable than fab currently
Ne the journalist I will wait
Ornstein will always be the goat of journalism
We have Simon Stoney as well..
lol even Jacob bens
Well ornstein is only as good as him not better
No go warm eba chopyou just hate this fab. I no gbadun oo but this your own na hate.
Una agenda against fab just dy one kind
He鈥檚 not that good
We sabi but that is one of the reasons na the highest paid journalist per post he dy recycle to make money
YepElon musk money
Wetin be the difference between this news ?
Just tell me the difference abeg
Elon musk needs to stop this twitter payment shit
like I said he dy recycle news because of wetin he dy gain from
Especially hot topics fab will always recycle
Guy one was
Next one is.