Se community shield wey una dey laff arsenal about that it's not a trophy but now you count it as trophy... Keep it up sir
Boss everything isn't about asernal
I posted something you talk say na
Now.i prove you wrong you dey try make about asernal
Man U is even bigger and better than asernal 馃槶馃槶馃槶
I wan sleep.with my FA cup sha
I counted it for you cox I know you will definitely mention community shield
Yes now... Fact and nobody fit argue this one
Na una no sabi anythingna klopp come? Na klopp win all this one na..and na like managers win una own
And lastly shebi we all agree say community shield na scwhy una add ? No she at all
Na manager win league titles for me..how many klopp win no be .. how many did your other manager win. That logic no make jhare
Na lentations bdisklopp come do ur calculations from there and remove that frying pan u call trophy so that u go see how useless una dey after using like managers
Nothing concern me concern klopp
When you been dey trophies man U dey .. see how we overtake you reach
Football start from ?
Come and argue anytime u pass me for trophy.. I'm done
Manchester United is bigger than Chelsea
league titles owner wan dey chat me?
We are not talking about SIZE.... I mean Old Trafford roof has sacked and now very big isn't it
Try sell some of your trophies and Patch Old Trafford roof
I won't until Old Trafford stops leaking.. It's a she una de always shout big big bigger than but ordinary roof una no fit fix
It's not my fault that the club hasn't repaired the roof
The argument is about the most successful club
Manchester United is Chelsea
It is your fault o 馃ぃ.. If not then shut up your mouth with all these United is big big nonsense
I can't waste my time chatting with a league titles winner
United is bigger than Chelsea sir
No be you go tell me wetin to argue o.