I mean his first seasons just like u asked for Chai, I no carry my jacket comot house, this rain go fuck me up this evening Now, we will be seeing more of those kids from that academy U see how butcher easily killed Neumen? Oh....I was confused.. you know say I get butcher for man u Yh...he brought out tentacles from his chest Starlight can now fly very well, If he becomes the next Mason mount cos he dey come EPL, it is normal, Still doesn't validate ur take
Mason mount wasn't injury prone when at Chelsea but now at United, Hazard wasn't at Chelsea but now till he retired
Like I stated for up, if u agree that Hazard, Mount, Kante, we're all injury prone, then I agree with u on Calafiori That ending part abi
Na annoyance she takes fly o That one na alapata Dem don capture the team 馃ゲ Omo, that thing dey strong enough to deal with homelander o