Man u is the second most successful English club after Liverpool. I say make I on Generator ni We don dey close to new season Make we enjoy small fan na
I know people wey like Chelsea low key for here One of them is that cow called He no fit accept am but he knows Walahi Talati
Why u go dey talk say I like Chelsea I like Liverpool and Barcelona pass ChelseaChelsea will always be my number Or should I just say Liv and Barcelona dey same number Wey support Liverpool for the league cup final with passion Number of the teams wey I hate pass na I hate Chelsea with passion U should know say I do not like them at all Bant aside self I no like them one inch Everybody de sign players slot no even price anything 馃ゲ馃ゲ馃ゲ Una dey go conference league no worry E won buy atede for faskere now Madrid did the nonsense they did with PSG for Yoro head Wamuonso and Austin will come out come defend another nonsense
I hate Chelsea before una start dey try small small na so what's the point
If no success then I am not a good person be that U saw how Austin and Wamuonso dey defend Mbappe issue abi
Na because of there fans
If na Barcelona now that one no be natural
They have alot of mad people though
Oh, you good before? Come de hate with passion? interesting
Same here.. mixed feelings sha
hope u see the nonsense una wan repeat on top Yoro? Later, u will come out here to dey defend yeye things
Ferguson almost get a stroke for the beating
It's just crazy..... I was devastated
I was not happy atall for like weeks
My senior brother is a Barcelona fan
E nearly killed me
I was even avoiding him at some point
Normally Barca of to was something else...una even try reach finals sef. Did it with Rudiger
Do am with David Alaba, Do am with Mbappe, Dey wait to do am with Alfonso Davis, Wan do am with Yoro