Done That : A Freewrite

Words
85
Reading
1 min
Listen
Play
2y

I must use Aws chop ooo

E get some stuff I dey run for skills builder presently

I dey update am for LinkedIn

LinkedIn self don dey attract some kind pple 馃ぃ馃ぃ馃ぃ馃ぃ.
Bro I wan craze.
I learnt UI UX
Front end developing
Tech support specialist etc
I sabi naw.. Barca has improved a lot after you made that prediction.
People need some of the stuffs way we think say na nothing.
But those skills are beyond naija sha

Na the sweet aspect be that

Done That : A Freewrite | Ecency