Hive-Naija weekend engagement #71 -share a quote

Words
94
Reading
1 min
Listen
Play
1y

Happy weekend o for everybodi wey det here.

Tumbs up to those wey bring this topic o

The quote i came across recently was

"What an elder sees sitting down, even if you climb the tallest iroko tree you cannot see it"

What i seems to understand by this quote is, when our elders are giving us instruction to follow at times it is better to listen o or else , we fall victim.

So abeg sometimes make we dey try take advice from elders e dey help o.

Abi how una see am?

Hive-Naija weekend engagement #71 -share a quote | Ecency