***FUNNY***

Words
119
Reading
1 min
Listen
Play
9y

A man was listening to his son singing FADA FADA (Phyno)...
SON: I buy motor I de travel go Obodo
Oyibo
FATHER: Naso my pikin
SON: Na private jet remain for my Baba u know
FATHER: Dats my prayer for u my son
SON: Okwudili biko Bia ne ba Take Ephoto
FATHER: I'm so proud of u my pikin
SON: E no easy to dey chill with Governor Ambode
FATHER: Dats God's connection my son
SON: Na father figure the Governor E be to me
FATHER: (silent)
SON: since I lost Father na him e don adopt me oo....
FATHER: (pounce on son and beat him to coma) no be me u lost.....
,....Na ur Mama village people dem.