RE: RE: Sam’s Hangout #88 - “NIGERIAN STREET FOODS/SNACKS”
You are viewing a single comment's thread from:

RE: Sam’s Hangout #88 - “NIGERIAN STREET FOODS/SNACKS”

Words
107
Reading
1 min
Listen
Play
10M

Happy weekend my naija people oo

How una dey...

Let the weekend party begin 🎊🥳

Street food!!..omo, I use to crave for street food sometimes even when i have food at home. Once I can't quench the craving, I go waka enter street in search of roasted yam and bole with small veggies and kpomo on top..that's my favorite

1764336063196.jpg


But then, I no dey carry eyes see abacha (African salad) without taking actions. My love for Abacha eehh...if I prepare it myself at home, I no dey like am at all no matter the fish inside....my body just prefer street Abacha abeg

1764335988471.jpg

Who do me this 😃🤔

@nkemakonam89: Happy weekend | Ecency