Happy weekend my country people ...how una dey oo
How is nepa like in ur area because currently , e be like say dey forgot to off it here since two days ago
Omo..e come be like say we won lottery 🤣🤣..i.hope we are safe oo..lol
How I cope when “NEPA takes light ehh , it's well with me...I never get solar oo...i.judy dey burn fuel because I need to preserve my freezer and the food...na the koko ..that food must not spoil abeg 😃
The issue with nepa in our country don tie gele , come Wear koi koi
"If I had the power to fix Nigeria’s electricity issues, my first move will be placing electricity in the top yearly budget ...then give all governors in each state the capacity and resources to ensure 20 hours light daily in each state
If wishes were horses 🤫
@princessbusayo , where u dey hide sef
@merit.ahama i.don land oo
@ajumaa , come join ur fellow naija peeps oo
RE: Sam’s Hangout #81 -”NEPA”