Words
79
Reading
1 min
Listen
Play
1y
Ahhh, this weekend go hot oo🥳🔥🔥
My people , na graduation party tommorw ...like this, I don iron my party wear down!
Iron my kids own down !!
I dey clean our shoes before I see this tag oo
Omo...na to go feed my eyes with some talented kids wey go showcase their talent tommorw...especially those ballerinas ..well, that school dey always represent..na correct party wey be say small chops go dey, rice and chicken, correct souvenir and comedies😍🥳😉
RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- “LOVE VS FINANCIAL SECURITY