Football! Football!! Football!!!
Who say 9ja no sabi ball una see wetin Croatia do Argentina 3-0 not even one goal 9ja I dey hail oh at least an just 2-0 and pk dey, Messi am disappointed with you oh. Any way sha up 9ja, we go flog ice-land if we coordinate ourselves.
My pple abeg make we 4 kom supot we own
No 9ja we be so even though you dey outside naked still 9ja we be, so come and supot our boys