Words
45
Reading
1 min
Listen
Play
1y
I dey Dangote refinery like this. Nah for here I know say Nigeria get money, seriously.
But for the matter wey dey ground, my wife no fit male bestie oooo..it is an insult on my person.
@cool08,
@debbyrose,
@princessbusayo,
@nkemakonam89
Come and share you views.
RE: Hive-Naija Weekend Engagement #69- “TRUST ISSUES”