But Newcastle is losing...
If na Tottenham dey lose now, one guy go dey hala like say, match don finish.
Newcastle una quick comot from Champions league o, una wan tell me say to even qualify for Conference league is not possible?He can't even connect the two Salah na the biggest name for Liverpool, Havart name dey like number 8 for ArsenalIf Arteta fit Axe Aubameyang who cun be HarvertzNo matter how e wan connect am, it doesn't make any senseBcos of just one game dey bench u?
Abi na im make Arteta nor dey gree dey bench Harvetz that time?
🤭😁 Abeg nor mind me eh.
🏃♂️🏃♂️🏃♂️Salah walks through the mixed zone, declines interview requests and says: “If I speak today there will be fire.”Mohamed Salah when reporters asked him for a chat after the game:
🗣️ “If I speak there will be fire.”