Omo
Drizz get eye
I just confirm am
You and common sense will never settle your rift
Well, i dey enjoy ham
Stfu
Coming from Vadull?
Ok boss
Send picture
You go open your mouth like idiot pretend like say you no see wetin eth do for Ajax before dem appoint him?
You Dey craze full time
Play with Bruno and rashford is that some trick to get him to reject united?
Cry forever
Fine girl
Ashawo
Dakid te dowry girl yii Simi
Don't loud it
Wahala
No be so madrid dey play for pitch?
Those guys get energy to mark ahh
E be like say dem get four lungs, Tosin Adarabioyo ? 👀, I will be there, You won’t be there, A CB that can pass well
Make sure you are there 🙂
Ahh gengen pressing Ko Leleyii nih?
Bissaka nih striker